RE: I finally got an efficient work laptop

avatar

You are viewing a single comment's thread:

Well..,ensure it brings you more money for more upgrades...a GPU will be nice on you...when I’m financially ready to get myself a pc, I’m going to build it...

Posted Using LeoFinance Beta



0
0
0.000
5 comments
avatar

Wetin you wan mine?

0
0
0.000
avatar

Many nice pow cryptos still dey wey dey alright although the info i have about the few i know might have been out dated so i go gats do new research when time reach. Koinos dey do pow mining now....i think.....plus gaming😁

0
0
0.000
avatar

I no too send gaming like that again. If game hungry me, I go just buy PlayStation.

Check the coins well guy, if opportunities dey, I go sell my prick take buy GPU

0
0
0.000